[Lyrics] J-staaz – Pray 4 Me

J-staaz Pray 4 Me Lyrics

J-staaz Pray 4 Me Lyrics

Title: Pray 4 Me

Artist:  J-Staaz

Album: Single

Intro: I need the raba make I spray my Mother, even my Father  ? ….?? ….. ???

J-Staaz oh iyeeiih

Ahyi!

1st Verse

From morning till night..

Me no pause I dey hustle no dey tire..

From studio to studio, tryna make a song for the radio o oh… ehee!

Do am for me God, do am for me God abeg o oh.. abeg oh

Bridge

My brother pray for me, make I dey pray for you too

Make we dey hustle together o, Oluwa go dey bless us together oh..

No time to dey get jealous, no time to dey hate on me…

Cuz the blessing wey you see for my side, tomorrow e fit come for your side too

Chorus

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter where ya dey from

E no matter where ya come from

 

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter what ya doing

My brother e no matter where u dey hustle

Hook

So make you pray for me!

Me I go dey pray for you o oo oh

My brother pray for me iyeeiih

I swear I go dey pray for you iye ee  eh

Verse 2

My family dey wait make I enter

All my niggas them dey wait make I ball come

Me I need the raba.. back to back, walahi I no dey lie o oh… ahyi! J-Staaz o!

Mofe kole mole, mofe bi mole mo

Bridge

My brother pray for me, make I dey pray for you too

We go dey hustle together o, Oluwa go dey bless us together oh..

No time to dey hate on me, no time to dey get jealous…

Cuz the blessing wey you see for my side, tomorrow e fit come for your side too

Chorus

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter where ya dey from

E no matter where ya come from

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter what ya doing

My brother e no matter where u dey hustle

Hook

So make you pray for me!

Me I go dey pray for you o oo oh

My brother pray for me!

I swear I go dey pray for you iye ee  eh

Chorus

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter where ya dey from

E no matter where ya come from

Oluwa go dey bless us

One by one

He go dey bless us

Two by two

E no matter what ya doing

My brother e no matter where u dey hustle

One by one! JattMuzik..