Larry Gaaga – “Slow Burner” Lyrics

Larry Gaaga Slow Burner Lyrics
Larry Gaaga Slow Burner Lyrics

[Intro]

Gaaga music

h, da-da

Oh, yeah-yeah

Yeah

Oh-oh, oh

I-I, I-I

Joey-boy, day

Larry Gaaga

[Verse 1]

Something about your waist

Wey dey make me wan stagger

Feel the rhythm and bass

Pierce me like sey na dagger

Ino go lie Onome you bad

Take me to space and mars

Me l just want to dance, and romance your body

[Chorus]

Girl you sey the dance floor on fire

And you last long you like a slow burner

And you so on point with no commas

Make me scream ye I’m singing like burna

 

Girl you sey the dance floor on fire

And you last long you like a slow burner

And you so on point with no commas

Make me sream ye I’m singing like burna

[Verse 2]

Tin ba sope ko gbesoke ko komole omoge sho

ma she be o

Sho am shebe o

Oya shebi Mo she fe o ye

Tin ba sope ko gbesoke ko komole omoge sho

ma she be o

Sho am shebe o

Oya shebi Mo she fe o ye

Oh

Mo de ma she bi oshe fe o yeeee

Ah-ah

Koya shebi mo shefe o haaa

Eh

oya shebi Mo she fe o

Ah-ah

Oya shebi Mo she fe o

Oya shebi Mo she fe o

Malo wa ko wa ki n te o

Make I spray you with pepper oh

Do me jeje Ii, 1 do you jeje oh ye

Living lavida

Balling ibiza

Gbedu pon speakers oh make you tell the Dj to

replay

[Chorus]

Girl you sey the dance floor on fire

And you last long you like a slow burner

And you so on point with no commas

Make me scream ye l’m singing like burna

Girl you sey the dance floor on fire

And you last long you like a slow burner

And you so on point with no commas

Make me scream ye I’m singing like burna

 

[Verse 3]

Tin ba sope ko gbesoke ko komole omoge sho

ma she be o

Sho am shebe o

Oya shebi Mo she fe o ye

Tin ba sope ko gbesoke ko komole omoge sho

ma she be o

Sho am shebe o

Oya shebi Mo she fe o ye

Oh

Mo de ma she bi oshe fe o yeeee

Ah-ah

Koya shebi mo shefe o haaa

Eh

Oya shebi Mo she fe o

Ah-ah

Oya shebi Mo she fe o

DOWNLOAD MP3

Written by; Larry Gaaga and Joeboy

Produced by; Marvio

Released date; 25 August, 2020